If you no get helper sense na must.
If dem dey copy you, e mean say you dey do something wey make sense. Just continue to dey grow.
For this life, you no fit escape the hard days. Wettin you go need do, na to master how you fit survive am.
You go make am, because God dey your side.
Sometimes, embarrassment fit be the entry cost. You just need know how far you fit take am.
You no dey behind, na your journey different.
Anyhow E be, value your time.
Peace cheap pass therapy.
Because say you fail no suppose be the end of the world.
Success dey sweet when nobody believe in you. dey focused.
If you reason am - We no suppose dey rush live life like this. Abeg, take am slow.
No over worry yourself, in the end everything go dey alright.
I believe say God go take care of am.
I dey proud of my kind heart no be everybody get am.
Gratitude sef be like prayer.
Allow yourself shine even when dem no dey see you.
To dey believe in yourself na full-time Job. No days off.
Even when road rough, God hand still dey guide your steps.
Guram Gvasalia unveiled his Spring/Summer 2023 collection for VETEMENTS during Paris Haute Couture Week. “This collection is very personal to me. It’s my first physical VETEMENTS show as a Creative Director. It’s a summary of my childhood memories, war trauma,... »
A sophisticated website maintained by specialists in rare and unique fine antique sterling silver flatware and hollowware, coin silver, antique sterling silver novelties and sterling tea items. Makers include Tiffany, Gorham, Shiebler, Durgin, Kirk, Whiting, Wendt, Dominick & Haff, Wood & Hughes, etc.